- 歌词
- 专辑列表
- 歌手介绍
Shatta Wale
-
Likes
My guy I just want you people something All the things wey dey go on mi I dey see Buh I just want you people say Likes no dey fill account Comments no dey buy house… All i want be say make we make money hissed How you dey feel when you diss me? You know say I no wrong you… How you dey feel when you dey spread rumors say mi are be sell out… How you go feel? when I tell you say you You be thief armed robber How you go feel? when I tell you say your mother be prostitute… (You know say all be lies 2×) My guy make you think twice … what you dey do me somebody go take do you or your children oooo… My life be nice Yes I be the next on the rice You dey make me strong every time Africa go know and the world go Know say SHATTA WALE his only guy in the light … (CHORUS)2× I say likes no dey buy house no dey buy house I say comments no dey fill account no dey fill account Only me! Everybody dey envy Only me Everybody wan fight only me 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 Because of the truth Dem dey fight only me But I know say one day Dem go dey remember my name Dem go dey talk say God dey Dem go dey remember everything wey I say But that time go be too late [too late]hmmmmm…… You know say I no wrong You and you diss me… I reply dont be silly You alone say you dey mean me My padi what be your issue? E be thief for that ooohh My guy If you no go understand fly go Dubai! Cos me I just dey live my life If you envy me then you dey waste your time I dey count money like a banker What you dey ask me I no go answer No be you wey go make me prosper I say no be you wey go make me prosper You dey waste your time (CHORUS)2× Taju: tell dem say likes no dey buy house Taju: tell dem say comments no dey fill account The thing e be we will talk say For life is for life some people feel say for life is for likes So Larsh make you know say e be money wey wi dey need We no want anything e be money Make will fee take care our Families and things…. You understand
-
|