- 歌词
- 专辑列表
- 歌手介绍
Shatta Wale
-
Maxwell Adam Mahama (Justice for Mahama)
Yoh Ghana every soldier I think we are to fight for justice for Maxwell Adam Mahama E dey pain me oo Sey dis things dey happen oo Ghana where is your love (where is your love)
One day born one day gone I dey kai sey I dey sing this song You for know say me I be strong Ghana something is wrong How come my paddy how come How come them burn this man If you get love in your heart you no go do this Some people wicked too wicked How come you no dey show pity You say you dey go come now The next thing I hear sey you gone
So sad yerrh Your death be too bad yerrh I know we are going to miss you oo But we go dey fight for your justice Oh oh Maxwell Adam Mahama We truly sorry ooo Ghana is really sorry oo
Oh oh Maxwell Adam Mahama Tona am3ka fe bu33 Nyomo k3 am3he kia m3 I wish I dey there when dem start this I wish I go feel stop when them start this But nobody dey there Nobody dey there Ooh Ghana we for get wise ooo We for stop this I hear sey Otherwise one day we go loose our lives 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 From these things o Oh oh somebody pikin o When dem do am this oo God punish all the people wey dem do these things oo The thing touch my heart bro I no dey feel I no dey feel watch
I hear sey you call call But nobody dey there to save you bro
Oh oh Maxwell Adam Mahama We truly sorry oo Ghana is really sorry oo
Oh oh Maxwell Adam Mahama Tona am3ka fe bu33 Nyomo k3 am3he kia m3
Oh oh Maxwell Adam Mahama We truly sorry oo Ghana is really sorry oo Oh oh Maxwell Adam Mahama Tona am3ka fe bu33 Nyomo k3 am3he kia m3 I just wanna send a message to the family of Maxwell Adam Mahama The wife, the kids, also i wanna send a message to all the soldiers who have supported Maxwell all these years Ghana I just wanna say let's love ourselves We don't need this in our country You know To all the people that watched him die I pray the Lord dispute you one by one You will never go unpunished I pray Love everybody
-
|