- 歌词
- 专辑列表
- 歌手介绍
Oritse Femi
-
Freestyle
Dabeat on the beat Musical taliban Sangologoma E get a new dance wey everybody they dance Dem dey call am metama If you won learn the dance You must take chance border to mai tema Everybody they dance am They make them dey know Till I say dem no know Ebu nka ko pa… omaka Them dey call am uhoma Oya make una relax Party just start and party just dey brake I don promise say you go dance And you go shayo till day break Ayaya kudu tema Ayaya makalu tema Ayaya kudu tema Ayaya makalu tema Make we dey Dan koba Dan kolo We go Dan koloma baby Make we dey Dan golo… Dan golo We go Dan golama dey go Everything wey you do make you body go sangoloa baby Everything u jolly make your body dey go dey sagoloma baby Owa sambo Everybody just dey sambo Everybody oya sambo Everybody mo rambo As I dey nack dem d ukwu Every body dey dance am dey dance am against galala Omo the papa and mama dey wyne am Even there children no carry last Ayaya kudu tema Ayaya makalu tema Ayaya kudu tema Ayaya makalu tema Ah samba everybody just dey dance am Eh samba everybody just dey dance am Make we Dan koba 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 Make we dey Dan koba Dan kolo We go Dan koloma baby Make we dey Dan golo… Dan golo We go Dan golama dey go Everything wey you do make you body go sangoloa baby After you gossip you start to dey flex that new boy Kukedekale Oloshi you no get chance na to kukedekale Ayaya kudu tema Ayaya makalu tema Ayaya kudu tema Ayaya makalu tema Aya Aya ah Musical taliban again Aya Aya Everybody dance o dance o eh Aya Aya Musical taliban again Aya aya Everybody just dey Steel piano on the mix Ori mi o make e dey da fun mi Eleda mi o Ma jen ku tayo eh Ori mi o make e dey da fun mi Eledami o ma jen ku tayo Ota yo mi yo (ah this song ehn, just dey blow my head) Ota yo mi yo. eh o oritsa femi o Musical taliban number one Ori mi o yea yea yea Ori mi o After you gossip you start to dey flex that new boy Kukedekale Oloshi you no get chance na to kukedekale Ayaya kudu tema Ayaya makalu tema Ayaya kudu tema Ayaya makalu tema
-
|