- 歌词
- 专辑列表
African China
-
Mr President
Food e no dey Brother eh water no dey And our country no good o Everyday for thief One day for owner e Poor man wey thief maggi Omo, dem go show im face for crime fighter Rich man wey thief money Omo, we no dey see their face for crime fighter Tell me something now rudeboy Rich man go dey halla prayer Poor man go dey shout Rich man go dey halla prayer Poor man go dey shout Make una lead us well No let this nation to fall inside well Mr. President If you be governor If you be senator If you be police Oya lead us well If you be senator If you be police Fuel e no dey Brother eh transportation no dey And our road e no good o What about the NEPA people o we no get light Everybody just dey halla fuel no dey, na how we wan survive Many youth ready for work but as work no dey na how dey wan survive We be giant of Africa but to get visa enter Ghana na WAEC Policeman go see white e go tell you say I say that thing na red Tell me something my people Make una lead us well, no let this nation to fall inside well REPEAT Alhaji wey pull Khaki 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 say the name of him party People Destroying People Na the name of the party election for my country na paddy paddy wayo wayo arrange no ni People wey vote them in still dey live in pain This na disgrace I am so ashamed We don collect shop permit Collect trading permit trading permit You still dey burn shop You wan tell me say you no know when them pay Why you dey make us dey live in pain Make una lead us well no let this nation to fall inside well REPEAT Omo nothing dey par Anything wey par na witch Na im make we dey say Omo no lele Tanke (echo) REPEAT 1 REPEAT REPEAT 2 Baba God help this country REPEAT (till fade)
-
所有评论 ( 1 )
|