- 歌词
- 专辑列表
Lagbaja
-
A O M'erin J'Oba
Olagbaja omobaba muko muko rori e, you better be careful olagbaja omobaba muko mukoro rori e, you better be careful iwo nko, iwo oremi o, omo naija t'eti e, you better be careful... when people dem dey yab and criticise you, t'eti e, for your own benefit o... and when people dem dey praise, sey you de try, t'eti e, but better be careful. but when praising too much o, advertisement for paper
-
|