- 歌词
- 专辑列表
- 歌手介绍
Duncan Mighty
-
Okumagala
dem say 'aya aya high
wene mighty oo o no o no o no o no o no e yee, see for dis gud pitakwa, some people wana course disaster, dey wana push mmadu put for gutter, but all na mmaya all dey sabi na bata, na waya waya i dey use dey hate am, upon ma money I dey cool ma temper
-
|