- 歌词
- 专辑列表
- 歌手介绍
Ice Prince
-
One Day
you heard about all of that it's about real life homie yeah TMX you wadup master wadup
saw you girl wadup aaahn . james wadup
one day food must come one day boys must chop one day yawa must gas one day rain must drop
one day food must come all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say one day boys must chop all dem bad belle people wey dey yimu i say one day yawa must gas and if you know me then you know that i'm a real G hustler one day rain must drop hussler cos you know rain must drop
said i was born in a city but i represent the ghett re re represent the ghett from surulere to ojota we be the best bad guy we the best and if i do that thing wey go make you wan dey vex wey make you wan dey vex my brother learn to forgive and sabi to forget and sabi to forget i say you looking at me eye and tell me i'm your brother i'ma hold your back like i do gat no other i'ma hold you down for the rest of my life i'ma hold you down for the rest of my life looking at me eye when i'm getting more pay treat you like a boss nigga f**king rozay ….for the rest of my life ….for the rest of my life
one day food must come to all my friends and family fans and foes one day boys must chop tobi you know say tobi you know say you must to hammer one day yawa must gas olanle pitchman you know its alright (you know its alright one day rain must drop 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 and to IBB salute IG
one day food must come all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say one day boys must chop all dem bad belle people wey dey yimu i say one day yawa must gas and if you know me then you know that i'm a real G hustler one day rain must drop hussler cos you know rain must drop
as una dey do that thing wey dey represent the youth re re re represent the youth i want to give a shout out to a super cool cat wey her name be ruth speaker boy my nigga say we kill this shii and we stupping out the scene see the girl dema eye i man look her till i drop like i'm off key vixen while me na chopstix L Z my niggas we study go higher bad man liar see the pants on fire rude boy dema salute my tyre no new friends in my old empire and shebi i go shout out to oga bola my G i nor go forget oloja wey dey represent the boy in abuja i see my nigga i see
one day food must come ayaga yagayay ayagayagayo oh nana one day boys must chop To my choc city fan uncle paul i salute you nanana one day yawa must gas and if you know me you go know say DJ caise na my real G one day rain must drop cas you are hussler and e go rain noni hussler
one day food must come all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say one day boys must chop to T co and general gotta put me loud and calm one day yawa must gas and if you know me you go know say . na my real G one day rain must drop PK stop my stop my oga Gbuum
-
|